I hate these eeehn, knowing fully well these girls guide kpa. And they go come the reunion, still chop pass boys oo. Any settings like that, you no fit see me there.
My secondary school classmates funny ooo, we dey plan on doing reunion for December. Dem say make boys pay 20k and girls 10k
I no understand, no be same school fees we dey pay that year, wetin change?😂😂