This is a Must watch!!! Every Single Nigerian needs to watch this and Reshare it Massively! Every one needs to see What APC Has done to Nigeria in the last 11years!
I was playing game and tweeting about it so my tl algorithm only showed me tweets from Lagos life. I had no idea that there was a full blown bigotry war happening on the tl in the last few days.
God have mercy!
So no light in most parts of the mainland today ????????
And Una dey use devices wey una charge with 1500 per litre fuel do bigotry and tribalism?? 😭😭😭😭
Our politicians too lucky mahn.
Bro we don Dey cry for a better Nigeria for years, why na when election period Don dey finally approach all these kind convos Dey come up??😭😭😭
Abeg make all tribes reconcile make we fit save our Nation, I wan enjoy my 20s.