Small problem.
See as this one is denying his own friend.
I still remember that video you posted on the TL of you and him playing games at your house.
Watch who you call your friend(especially ladies).
Nah this him friend una Dey call me Dey vex me pass😂😂😂 I never follow this nigga talk pass 3 times
1. Iwu Dec get togedA
2. NFT in DMs
3. Pls help me appeal on X
Abeg nah small thing Dey pain me 😭