If to say that Pastor Arome mouth Straight, na only God know the kind things wey for dey comot from him mouth!!
36
Slave trade era done pass now abi am i missing something
Need to be owned
1
81
Na here Nigerian films dey lose plot… As the man follow Odunlade comot the palace..the next action suppose be say him head go roll back enter palace before them que in the fight scene…..60/100 for effort
And I really rate this Ogunomaala before o 😂 but odunlade too brutal.
59
Exactly!! You go see some people for gym …you go dey wonder where e for go wrong
Niggas with the weirdest build always rushing to correct people's form in the gym. Bro, I don't like how you are built free me...
63
Normally
Who had a better weekend?
1
1
1
85
Yoruba !!!
This one will just be using ilokulo to lo mi. Mtcheeeew
51
I stand with Dayo Isreal
46
Echecratos Onye Mai Mai retweeted
God who i offend 💔?
234
282
3,646
255,800
E no get as i never take play this sportybet…. I even play Carrick not to cry… Him cry!!! When man go chop this people sef?
1
1
2
145
Hmmmmm
Me and my MIL 5&6, I feel like her first son.
6
I lost half a cow to it…so yeah
Grateful to God I stopped that frozen food business, by now I for don dey craze small small. I lost a whole lot running that business. This country ehnnnn
62
If you must loan people money…loan to the rich!!!
1
57
Echecratos Onye Mai Mai retweeted
Replying to @CapitanoWeil
Swears
1
52
Fernando Torres wan finish us for Lagos
61
Some people love language na money…some na touch …meanwhile e get people for egbeda wey their own na head of affirmation
1
1
86
Watin Maslow do?
Maslow dawg. What a guy.
1
1
105
Lmfaooooo
“I’ll get for my man 🫦” not one has bought, na still men dey buy Okunrin o raye wa 😭
1
1
258
If i dey Nigeria for this election…it will be the 3rd election i will be present and that will make me unhappy
39
Where i fit dey play lawn tennis on sundays and some Saturdays between Abule-egba to Ogba????
86