Bro, once in a while, go ikeja side, around that alausa area… try am for like 1 week… if you no forget about that girl wey you think sey you no fit replace… make God kpai me before next week🙏🏽😂

Sep 22, 2026 · 1:11 PM UTC

473
1,613
14,487
604,228
Sort replies: Relevant Recent Liked
Replying to @Ewatomiby
That Allen side
8
260
68,529
Them boku for there no worry😂😂
2
1
261
65,504
Replying to @Ewatomiby
Try go for closing hours around 4pm you go see woman you go tire
14
14
1,293
78,298
Them too much my bro
4
2
555
72,649
Replying to @Ewatomiby
God no go kpai you for saying the truth bro 🙏 🙌
3
3
760
64,741
Amen idan mi… Girls too boku for that side no worry😂
2
1
399
62,060
Replying to @Ewatomiby
Make e come be that icm area no worry your mind go Dey
4
284
55,554
Dere mind no kule 😂
1
109
51,885
Replying to @Ewatomiby
Wetin really Dey that side
1
67
58,157
Babes full there no worry
129
55,566
Replying to @Ewatomiby
If u dey actually go out u will meet better girls that even wud like u but staying in one location go turn one girl to angel for ur eye😂😌
17
18
499
28,246
Replying to @Ewatomiby
i raise your unilag main gate 😅 around 7-9pm
5
1
42
17,042
Replying to @Ewatomiby
This post is incomplete. Around what time should i go omo iya mi? @Ewatomiby
3
9
12,734
Replying to @Ewatomiby
Shey na OS una dey advertise abi corporate baby girls??
7
29
11,688
Replying to @Ewatomiby
Try reach icm or alade bus stop u go see tire 😂 M e I just know say I go marry like 4 wives, then get like 6 sidechicks 😂 all of them go sabi themselves 😂
4
1
21
5,560
Replying to @Ewatomiby
Girls na water...buh wealthy men scarce💔do with this information whatever you wish.
2
6
403
25,039
Replying to @Ewatomiby
Make I go ikeja for evening make dem elegbon use weapon collect small thing wey I get because I was see different girls
3
1
6
3,287
Replying to @Ewatomiby
But is it good for a Christian to marry a lady based in Lagos?
6
2
2,837
Replying to @Ewatomiby
Wetin dey that side sef? 😂
2
3
3,085
Replying to @Ewatomiby
All those one na OS nah 😪 you no even fear hiv
2
7
4,978
Replying to @Ewatomiby
If you find one, you will want to go back to replace her; after that, you'd go back to replace the replacement, and so on.
1
2
501
Replying to @Ewatomiby
go shrine. ajeh you go forget her 😂
2
7
5,156
Replying to @Ewatomiby
If you Dey Abuja just go wuse 2
2
9
2,461
Replying to @Ewatomiby
After closing hour, just chill for Allen.. corporate babes all over the place bro!
4
16
2,932
Replying to @Ewatomiby
Abeg give me Abuja location
2
1
2,229
Replying to @Ewatomiby
Mostly that ikeja mall side
1
2,954
Replying to @Ewatomiby
Allen avenue or u enter ocean blue Or u go D dems for Egbeda ur mind go Dey… with ur 5k u go get platinum enjoyment
3
3
1,837
Replying to @Ewatomiby
Enter GRA on weekdays around 6:30 pm any better lounge 👌
1
4
3,544
Replying to @Ewatomiby
Ikeja to YABA. Bro especially that YABA-Unilag Axis. Bro you will see enough bumbum to start a new planet
11
5
241
15,948
Replying to @Ewatomiby
My guy dey ask which alausa side gan gan?
5
4
5,668