A lot, mehn ! 🫩💔
them no go even understand as e dey do me currently 💔💔💔

Oct 6, 2026 · 2:44 PM UTC

321
60
1,463
456,709
Sort replies: Relevant Recent Liked
Replying to @Fisher_crypt
guy😭😭😭😭😭😭
1
77
36,851
Lmao maybe dem no trust una sha He get how you go introvert reach dem go Dey pray make uno come back house 😂
5
3
141
23,921
Brr no be trust joor. My parents dey 1962 guy😂😂
4
174
22,790
Replying to @Fisher_crypt
I say this to you from a place of more experience and hindsight…someday, you will look back on your “meddlesome 1962 parents” & wish you understood better. Someday, when you become a parent, you will understand them & understand love. You will live long & remember these words.
4
4
281
16,766
Congratulations
2
42
14,301
Replying to @Fisher_crypt
Call your mom bro. This shi is not cool
5
1
554
23,430
Omooo Brr I wanted to but Omo I was not okay
6
20
22,766
Replying to @Fisher_crypt
@Juicefrrrr3 same shii btw buh they will not understand as well.
1
641
See as them de curse me guy
628
Replying to @Fisher_crypt
Lowkey if you Dey rebellious from small all this things no fit sup. Like if you nearly give them high blood pressure so many times for small
2
11
6,307
I am kuku a good kid. Na now wey the rage bait don too much I de put them in place
1
9
5,761
Replying to @Fisher_crypt
Hope say all of una Dey see the date sha😹, These messages are over a month, you guys should stop this Bs y’all are saying, he’s back home now Fvck y’all
1
1
3,208
X netizens no de think seh
2
4
2,884
Replying to @Fisher_crypt
Omo just talk to dad o 😭
1
3
7,289
Person wey wan arrest me? Tch
3
23
6,914
Guy you be terrorist oh 😭😭😭😭
1
1
2,248
Broo😂😂😂
2,012
Replying to @Fisher_crypt
You don’t wanna go home? Just stay for a few days so they can chill out
2
8
6,624
I don go now 🫩
1
6
6,188
Replying to @Fisher_crypt
Eh E worse reach this extent to ignore your own Mother.
2
21
5,489
😂😂😂
2
1
5,036
Replying to @Fisher_crypt
Police manhunt 😂😂😂
1
1
143
10,604
U sabi the matters na😂
1
14
8,449
Replying to @Fisher_crypt
no go o. 😭
1
424
I don go bro Them no fit do anything na
416
Replying to @Fisher_crypt
Not funny. Communicate with your parent while they are still alive
1
1
974
Nigha stfu. Ain’t nobody dying wys. They were bullshitting me and I got tired wtf you saying bruh
2
1
953