If u don realize say shenking na normal thing for this Life Street, u no go dey too vex or overthink things.
Baba people go shenk u if no gather!
E sure dieeeeeee!
some go press am for ur face and ntn wey u go do.
U nor get now😭
Revenge sef for no possible cos no b nollywood.
U fit still no make am till u kpai if u no careful o.
E tough but man gas set e priorities right.
Ntn for poor man anywhere in this world!!!
Face your hustle ,stay locked. Story fit change overnight 💯