VDM can't drag this kind of pastor. My girl friend nearly wound me some weeks ago when I shared this video on my Whatsapp status 😂😂😂. I just see the message long, till today, I never read am
Na only this pastor VDM no fit drag. Him no dey do miracle, him go follow VDM drag other pastors wey dey collect Tithe sef