E get one for Loyola College that year (2008) wey Dey always tell us sey “you think being educated guarantees success ?”
Mr Rush Hour, you no lie o because I Dey imagine why you dey stand for Akingbade Junction every Sunday with POS machine 🤦🏾♂️.
Anyways I Dey face my own sef 😢
To all the teachers that used to beat me in secondary school because I have not paid my PTA levy.. Una father 😂