I like as Igbo people dey do like say dem no see the kind bars wey @rordkelly just drop. Because say he no be their fave 💔 Na only when he fuck up dem dey happy
“there are lots of wicked people that have come to me and be like ‘why are you always promoting your brother, shouting E-Money?’ At Junior Pope’s burial, someone told me ‘can’t you see E-money is covering your star? Anybody that loves and respects E-money transfers that to me and I’m older but when I come into a place, he still stands up to greet”
——Kcee