Until you commot that "π¦π¦" for your name, you just dey yan dust.
Sha I no follow dem oo, I hear say your mama na Isakaba, make dem no go send Bandit come carry meπββοΈπββοΈ
everybody go dey alright laslas
love my mum everydayβ€οΈ