Digital Media & Entertainment Brand ⚡ Connecting LCU students through trends, gist & culture 🎬 Ads • Campaigns • Collaborations 📩

Ibadan, Nigeria
What’s an homecoming without family and friends 😍 Jason Jae isn’t coming alone, he’s coming home with your IMISI , ISABELLA, KOYIN & KAYBOBO🔥 Get your party gears ready, THE KING OF THE STAGE is set to bring the BBN party to LCU. ASAP Summer Aftermath is here🔥 TICKETS:👇
107
125
1,069
385,803
LCUTV | The Entertainment Plug🔌🎬 retweeted
Broooooo😭😭😭😭
254
509
2,404
44,961
LCUTV | The Entertainment Plug🔌🎬 retweeted
mfs who pay for onlyfans
176
3,843
60,126
668,243
God know say i no fit post you if you “UGLY” Maybe only if you don die sha, i go fit post am say i sabi you before😂
1
70
LCUTV | The Entertainment Plug🔌🎬 retweeted
mtn taking away the data plan you’re using once you start getting too comfortable
1
9
21
922
LCUTV | The Entertainment Plug🔌🎬 retweeted
"let me close the fridge, I'll call you back" when someone doesn't like you, you'll suffer😂😂💔
47
139
488
6,566
Omo e get the kind money wey i dey find/observe like this If you wan live long begin dey avoid me, i don dey old💔
3
77
LCUTV | The Entertainment Plug🔌🎬 retweeted
“you don knack many bombing boys your pussy don dey smell like plenty of fish” 😭😭😭
159
464
4,905
120,122
NAME. NAME. NAME Tag any useless account you know on X🤡
2
87
Those of una wey dey draw tattoo for body, wetin una dey tell una mama and papa when them finally see am for una body??????
3
146
And to those of una wey dey unfollow me God no go unfollow una Una sha know wetin i mean
1
3
134
Omo e get one party wey i dey like this Everywhere just sementeme
3
109
That thing wey una tall say una go do when una carry house omo i never see am do since i begin dey stay alone o😭😭😭
1
89
Pray for the family of the bouncer that died too
109
Make Sam Larry just confess before he die from the accident say na him kee Mohbad😒
1
3
839
Messi - Spiderman Brand New Day Ronaldo - Fast & Furious Summer is gonna be crazy🥶🔥
145
Monday i go start this Akara business wey First Lady talk say make we start as una no gree give me update wey go change my life
2
37
You cannot tell me that you got into the university and you still cannot speak English Na crime o, them suppose arrest some of una walahi
2
49
Pay for Apple Music you say no Oya tell me which song this lyrics come from😂
2
48
LCUTV | The Entertainment Plug🔌🎬 retweeted
It’s always the low quality videos 😂😂😂
It's always the low quality videos 😭😭
57
211
1,234
84,878
LCUTV | The Entertainment Plug🔌🎬 retweeted
When you unplug all the noisy beeping machines in the hospital and everyone starts sleeping better
100
218
1,361
15,842