Bro you no supposed dey follow all these people dey drag this kind p. Dem no get level.
If not for twitter many of them go dey suffer for bunk. We dey see them there every other day.
This ugly broke ass nigga wey Dey Cana shame me on Friday…. Werey don broke, e no see Cana smoke this Weeknd. 🤣😂
@HardBStrain come sell credit for your guy naa. Brokies 😂😭
NAZAKURA Shuffle 2 on 2
Yuan & Harutaka VS Show-Ya
Okinawa, 🇯🇵
=======******========
Made this beat in my late grandpa’s room in 🇳🇬
Recorded the vocals in 🇿🇦
Mixed it in 🇬🇧
Now it’s literally a staple in dance communities across the globe.