INEC chairman is in France, president is in France, Wike is in France, senate president is in France, Defense minister is in France, what is happening there.
As a bobo you surpose don run OS reach that level wey be say you go dey owe dem outstanding, if you never reach that level no worry you still dey level 1