Only Christ can satisfy me||Efootball gamer|| Die-hard Real Madrid fan๐Ÿค

Nigeria
Na them
Niggas wey dey play Efootball una dey always vex me even Dls better than that shi
21
76
1,071
20,410
Shaba Daniel retweeted
F2P players making substitution ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”
3
3
6
53
Shaba Daniel retweeted
I go soon delete Efootball ๐Ÿšฎ ๐Ÿ˜ช 49 spins for a free card ffs !! ๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธ WHY ALWAYS ME??
4
2
13
187
Na too much division make your brain empty?
All these free wins talk dey funny me ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ Everybody go dey alright Person wey get 30% wr sef go dey talk like say e good for X ๐Ÿ˜ญ say e wan tear you wetin no good ๐Ÿ˜ญ Talmbout โ€œwork for your top 10 badgeโ€ How about you get that wr up to 50%?๐Ÿ˜ญ
1
1
2
25
Shaba Daniel retweeted
Big Jay, this your take, just shave. X gamers are coming for you hard.
All these free wins talk dey funny me ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ Everybody go dey alright Person wey get 30% wr sef go dey talk like say e good for X ๐Ÿ˜ญ say e wan tear you wetin no good ๐Ÿ˜ญ Talmbout โ€œwork for your top 10 badgeโ€ How about you get that wr up to 50%?๐Ÿ˜ญ
7
9
21
484
In every efootball gamerโ€™s head, weโ€™re already in 2027 ๐Ÿ˜‚
7
12
42
1,525
Get in jhooor ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ The cantona is here
6
7
21
930
Shaba Daniel retweeted
Best finisher in eFootball currentlyโ€ฆ๐Ÿ’€๐Ÿ”ฅ๐Ÿ #eFootball
11
4
30
785
Give am the win, na content creator. E dey push rank. Kpele, Donation FC ๐Ÿคฃ
12
18
81
983
All of a sudden you no like DLF playstyle cos dem no give you Eric Container.. DJ YK rora ๐Ÿ˜‚
26
37
229
3,187
Shaba Daniel retweeted
This GK can save your relationship. #efootball2027
14
8
126
2,624
Shaba Daniel retweeted
Heavy otele ๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก
7
1
12
401
There are so many videos to post. But let's start with the after match celebrations.
Ballers dey here o.๐Ÿ™‚โ€โ†•๏ธ๐Ÿ™‚โ€โ†•๏ธ
2
1
10
516
Shaba Daniel retweeted
After begging them for coins to clear del piero pack they did not answer me now they want me to give them free win with del piero I took loan for ? Next joke please ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ
You need empathy to be among the best ? lol ๐Ÿ˜‚ With your good network and beast squad you still wan make dem pity you๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Oya nau, na sufayoo una like ๐Ÿ˜‚
3
6
27
613
Konami is this not deep enough?
3
2
8
378
If dem don deal with me for PvP and Div AI, me sef go deal with My League . Egusi for Egusi ๐Ÿ˜‚
28
26
235
3,755
Shaba Daniel retweeted
This thing is totally optional. Thereโ€™ll always be those that will forfeit and those that wonโ€™t. Just because some people come out to say they gave a win doesnโ€™t mean their fans or everyone from their country does thesame. You donโ€™t have to tackle anyone.
If i see the likes of Joga, Bebe or Travis rank pushing, I'll make sure I win with like 3 goals and take screen shot , then forfeit at 90 minutes for them.
3
6
11
221
Shaba Daniel retweeted
they don give me account again o๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ
3
5
25
578
POV: You fell sick and had to miss school, Nepa brought light and you have the remote to yourself then you see this lineup ๐Ÿฅน๐Ÿฅน๐Ÿฅน #nostalgiatrip
429
3,296
19,441
276,249
Shaba Daniel retweeted
9th wonder of the world ๐ŸŒŽโ€ฆโ€ฆ๐Ÿ
6
7
19
696