Ogun state can sign a mineral deal as long as Ogun state people benefit generally from the said deal.
We know many things have happened before now however, that was before now Abi?
Any party wey you dey, na you sabi…
E no change wetin we dey address.