Grace$πŸ§˜β€β™‚οΈπŸ™ Co-Founder Macdezign Group β€’ Businessman β€’ World-Class Top Graphic DesignerπŸ…β€’ Air-Conditioner Brands | LIVERPOOL πŸ¦… ❀ 🌍//GIVING WITH PURPOSE

MellieΔ§a, Malta
BOOOOOMGRALATIONS πŸπŸπŸπŸπŸβœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…πŸπŸπŸπŸπŸπŸπŸβœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…βœ…πŸ‘‘πŸ‘‘πŸ‘‘πŸ‘‘πŸ‘‘πŸ‘‘πŸ‘‘πŸ‘‘ B2B2B2B2B WINS ON A WEEKEND GOD IS THE GREATEST πŸ™πŸ™πŸ™πŸ€²πŸ€²πŸ€²πŸ€² I SMELL MILLIONS DROP YOUR WINNING TICKETSSπŸ’°πŸ’°πŸ₯³πŸ₯³πŸ₯³πŸ₯³,
129
79
485
106,509
ABLE BOY 𓃡 retweeted
God, as You dey bless people wey I know, abeg remember my address too this weekend... Inshallah πŸ™πŸ«°
36
56
176
9,415
ABLE BOY 𓃡 retweeted
Omo, when your own finally burst, I hope say you still remember all the people wey checked on you when nothing dey. ❀️
20
34
105
6,010
Peace Be unto you 🧘
17
13
47
4,569
ABLE BOY 𓃡 retweeted
God, as You dey bless people wey I know, abeg remember my address too this weekend... Inshallah πŸ™πŸ«°
God, as You dey bless people wey I know, abeg remember my address too this weekend... Inshallah πŸ™πŸ«°
2
7
1,111
Some people no dey wish you bad… dem just dey pray say you no go pass them.
14
10
42
4,315
If your win dey pain person, you go know with time.⏳️⏱️
8
11
51
4,582
ABLE BOY 𓃡 retweeted
God, as You Dey bless people wey I know, Abeg remember my address too this weekend… Inshallah πŸ™πŸΏπŸ™‡πŸ½β€β™‚οΈ
God, as You dey bless people wey I know, abeg remember my address too this weekend... Inshallah πŸ™πŸ«°
3
6
344

278

1
3
268
God, as You dey bless people wey I know, abeg remember my address too this weekend... Inshallah πŸ™πŸ«° Ameen πŸ™
God, as You dey bless people wey I know, abeg remember my address too this weekend... Inshallah πŸ™πŸ«°
1
3
294
No allow dem use am drag you
Street wisdom: sometimes β€œI no know” na correct answer.🫰
1
1
6
371
God, as You dey bless people wey I know, abeg remember my address too this weekend... Inshallah πŸ™πŸ«° Amen
God, as You dey bless people wey I know, abeg remember my address too this weekend... Inshallah πŸ™πŸ«°
1
5
17
1,666
Some people support you until your light start to pass their own & If your success dey make your friend uncomfortable, observe am very very well.
9
16
56
4,674
If person dey compete with you alone, leave am make e win... Peace Be unto you 🧘
5
8
45
4,584
Street wisdom: sometimes β€œI no know” na correct answer.🫰
7
10
31
4,907
Some doors close because God see wetin dey behind am.
6
8
38
4,253
Make your money talk. Your mouth don talk enough. Peace Be unto you 🧘
10
8
40
4,435
The person wey dey rush you fit know wetin you no know.
4
9
40
4,339
If you no get sense for street, money fit expose you...
7
7
44
4,430
ABLE BOY 𓃡 retweeted
Who dey bet with sense no dey chase every game; na the right game dem dey wait for.. Peace Be unto you 🧘
20
19
110
5,243