Guys wey go broke shame you pass woman for real life馃槀
If you no guide for settings na you go de buy fuel de go errands 馃槀
Una don dey add lies to these things o.
Which one be say for guys settings who pay for the apartment fit later sleep for palour and who pay for food fit no later chop say na so guys settings be.
Baba all of una dey lie. Na so una come here dey lie say all of una dey change una guys phones because una wan push agenda that day. Come off it jare馃槀馃槀馃槀