One day Elon money go reach me😂💔
34
34
503
85,172
Nobody Dey call me ejeh again All of una don go do DNA
1
1
24
1,105
"If I bill a guy and he doesn't turn up, I go just hate am asap" No worry, as you throw the billing come self, I don hate you before you hate me😹
3
21
1,209
you were once afraid of s€x, but look at you now, making money with it 🙌🏽
1
4
9
978
I like you because you like me. The moment you stop liking me, I stop liking you. I no dey follow anybody do unconditional love.
4
10
988
There are people I have loved beautifully and will never speak to again.
4
18
953
Unnecessary billing will not be attended to this week Don't be unfortunate!
3
17
941
"I believe in God, just like a blind person believes in the sun. Not because he sees it, but because he feels it."
1
4
16
976
Superheros no pass person way put you on financially
1
5
20
993
"it's okay to talk about it" ~ person wey wan hear gist
1
6
40
1,419
No matter what you are going through, please don't walk slowly Infront of me I dey on motion !!!
2
12
44
1,567
I'm not happy but that's my own cup of tea.
3
3
35
1,521
I fit dey beg for your love today make i no text you tomorrow😭😌😂
2
2
15
1,124
If your wahala too much for me, you no go just hear from me again..l dey protect my peace like mad
5
13
932
Salons always have hair on the floor. Garages always have oil on the floor. Banks, what is your problem?
1
2
10
889
Make una no fear my return again, Make una help me return abeg
2
6
820
Revenge has no expiry date. I will deal with you
1
7
859
No pain No gain… So all this pain never reach make I see gain?...
2
10
939
there's so much you realise while bathing.
1
1
19
1,050