Lol even if I have 5% win rate I go talk and let all of us work towards our goal.
I beat people as high as top 20 and I also lose to people as low as rank 3,000,000. That's how game is, nobody is entitled to free win except say your opponent just want to give you
All these free wins talk dey funny me 😭😭
Everybody go dey alright
Person wey get 30% wr sef go dey talk like say e good for X 😭 say e wan tear you wetin no good 😭
Talmbout “work for your top 10 badge”
How about you get that wr up to 50%?😭