When person ask me for money and I have to give to that person, I go fess go his/her retweets or comments to check if the person don ever repost my pr before, once e don engage my pr before, I go ask for aza but if e never engage my pr before, I go skip!
Monkey no go dey work make baboon dey chop, that mindset wey you use dey skip wetin dey give me money, use same mindset avoid my money.