Just a funny Dude 🤵‍♂️, all about entertainment and memes

Ivory, France
Dark skin and cute 🥰🫣
This user is dark skin and cute 😒🤭
13
12
32
593
“A Green Snake under the Green Grass”….. Nah women dem dey refer to
1
3
53
Adetomiwa Alabi retweeted
Just imagine say you come online after a long day and you saw a video of your babe circulating online as the thief wey them just catch😹.
Imaginations: Crazy and funny edition??
2
6
11
197
Adetomiwa Alabi retweeted
Imaginations: Crazy and funny edition??
1
9
14
386
Adetomiwa Alabi retweeted
Them no born me well to miss any of her tweets tomorrow 🤪🤾
tomorrow na to teach una sex positions 😔
2
3
10
167
Adetomiwa Alabi retweeted
Don't use depression quotes and motivational posts kpai your mutuals, dey entertain them at times. No be only you dey face am 😹
7
12
21
234
Adetomiwa Alabi retweeted
So you guys wanna get married fr? Omo una get mind to take risk o😹
8
10
18
285
Adetomiwa Alabi retweeted
This Keyboard autocorrect be annoying asf at times. Like just stop correcting me dumbass I know what I’m typing
6
12
19
224
Adetomiwa Alabi retweeted
Omo I Dey face some challenges like this , wey be say nah only my creator fit help me ohh 🥺🥺😩
Thank you all you guys are amazing 🤩 cheers 🍻
2
4
22
368
Adetomiwa Alabi retweeted
If you spoil anybody name for my side I go call dem tell them watin u talk 😒😒I no be better person 😩
My first breakup was in jss1 he left me for a girl with a new pair of shoes and bag 🥺🥺since then I never heal
1
7
16
179
Adetomiwa Alabi retweeted
I’m broke but not like poor broke. 😂😭 I’m classy type of broke. I’m a brokiee . 😭😂💔
When I Dey primary 6 nah doctor I won be ohh 🥺🥺
4
8
20
209
Adetomiwa Alabi retweeted
This is the same reason I always tell my mutuals to try and get the blue tick
This is why I said unverified people are like sand in this X app. Check the 3-month analysis difference, one with unverified impressions and the other with verified impressions. Keep building your account with verified mutuals.
2
6
16
267
Adetomiwa Alabi retweeted
If I don’t like you I will always come out clean ,no need of wasting my time on something that won’t work out
Many of you girls are in a relationship with someone you cannot marry. you are just using them to pass time while you wait for the right person .
1
5
15
226
You nah real ones jhuur mama 😩🫣
Happy boyfriend/husband’s day to all the responsible men out there ✌️
2
2
8
150
Sheybi She later post smthg naw 😂 This is only wish that I see today throughout all social media, omoh this life no really favor men at all 🤦🏽‍♂️
5
Adetomiwa Alabi retweeted
I don risk ham I no even see food money again 🥺😩😩
If u no risk am, na only food money u go dey see
3
12
31
342
Adetomiwa Alabi retweeted
Very evil wicked is an understatement 🥺🥺
Guys, Men are wicked 💔
2
7
13
226
Adetomiwa Alabi retweeted
Those girls go Dey feel like Merlin 😩😂😂
E don start 😂
2
6
17
233
Adetomiwa Alabi retweeted
I Dey find one person wey I go use do this experiment 😛😛
41
22
105
1,550
Adetomiwa Alabi retweeted
Come let club together wear a sexy outfit please 😛🤭
6
19
369
Adetomiwa Alabi retweeted
Some people no fit relate good night 🤭🤭😂
32
23
88
961
Bye y’all! Ah don finally catch my love 🫣🤭
Replying to @alabi_memes
Oya enter its all urs
2
2
9
289