web & mobile developer || video editor || content creator || web3 for posts related to my work, both programming and video editing, kindly check my highlights

Kitchen
Been long i posted my work so here Im a web developer Been thinking of new ideas to present my work but it didnt dey yet Manage with me for now😂
12
10
46
5,581
This talk every time, be like most of Una grow up fatherless Cus if not you no go de talk say mama use crayfish business everytime Everybody papa don die abi wetyn If atall na the papa you for try shade nau But well since you probably grew up without a father i cant blame you
Your mama wey use only crayfish business send you go school na settings babe
1
73
“Electro mechanical engineer” now de tear steps for stream😂😂 As i de i never know wetyn i go be for future😂
Life is so private, y’all don’t even know Enzo and I used to be classmates. 😭
1
117
Apostle(HIM) retweeted
Sameeeeeeeee
This time next year i would be living so good i swear
1
1
1
54
Nobody fit rage bait me pass efootball🙏
2
96
Na leg day i go do for gym but na yansh de pain me as how No be the one me and sedoo go de drag yansh size in 3 months time o Abeg
4
8
264
This time next year i would be living so good i swear
7
9
31
448
Apostle(HIM) retweeted
Omo na pap smear i know o, wetyn be this Custard smear?
我靠。。。。 这个是是是什么操作?
2
1
2
261
First you lied that he toasted you Then called his mom a whore Women need to learn to hold their L correctly sigh No be you de dance inside rain wearing only pant? Omo
3
101
I want new shoes man
2
1
5
164
I listened to every single EP and Album seyi vibez has released yesterday night as i was working and guy!! Memory card is an underrated EP man All hits no misses Seyi get catalogue ngl
the evolution of Seyi Vibez
3
111
Good evening I am a settings man and i go like de your settings🙏
Changed my hair color.🍀
11
14
454
Not all but many faceless web3 accounts are into fraud, not because they are ugly “Profitable degen trader” Person wey chop wire
why do u people think faceless accounts are suffering/ugly 😂?
2
86
The screen no de work But if you connect am to external monitor, you go de alright with the display😭
I get one very Sleek macbook less than 200k Tomorrow I go post am 😘 No miss am
2
105
Lmao jesus Thank God i never do that blue tick
6
7
587
I just randomly remember say that egbon want make we contribute Nipherme avalon money for am dawg That money go far o lmao
1
2
100
If you have ever gone to the cinema alone Is it boring to go alone? Or its cool Make i know if to sit down for house
12
1
14
1,714
121k views in 4 hours Today go long for big bird I no fit imagine make person tweet de go viral cus of my sister yansh😭🤣
Terrific Prodigy dey try😭 See as him sister dey always show yansh and cleavage for here and he ghats just ignore, because he wan be the cool brother. The last one wey she do, he voice out 😭😭
1
4
244
Omo me as a guy i no go like make dem mark me as settings guy Talkless my babe “na your babe dem de always order for settings now” Ah omo Una de talk o
1
1
7
162
Come are you people okay in this job space? HR isonu If dem wipe me “unfortunately” you go give me job?
If HR asks how old you are, never say: I'm 25 years old. I'm 35 years old. I'm 45 years old. Instead say:
2
3
231