when we go save this country from this old men? 😭
APC borrow $1.25bn from World Bank, Nigeria go still dey pay am till 2060. Dem go start pay principal from 2031. No be all the money wey dem borrow, but this one na real. Our children go still dey clear this debt. APC MUST GO