How far I wan buy HQC since 4 days you no dey online, hope you are fine πŸ˜‚πŸ˜‚ @UrglyGramm

Sep 26, 2026 Β· 6:27 AM UTC

89
30
251
29,058
Sort replies: Relevant Recent Liked
Please label β€œsensitive content” next time..
5
20
3,234
Na pure fool u be sha
2
12
3,223
Na your Papa the teach me work
1
19
3,084
See as you dey do 🀣I don follow you sha
1
1
1,226
Dey whine yourself
1
1,129
Him tell u say e dey sell HQC πŸ˜‚πŸ’”
1
924
You just wan put me for talk 🀣🀣
1
877
I dey chop Beans nah Put viewers discretion advised
1
235
Sorry bro next time I will do just that
1
201
Stop guy πŸ˜‚πŸ˜‚
1
1,681
You go know the difference before LORD and LOD
1
1
687
E dey active on Snapchat
1
1
978
if you see am for real life, you fit tell am for him face?
1
1
2,097
If Na you, you go fit face this kind face ?
2
10
2,037
Jehovah El-Shaddai 😲 Wetin be dis πŸ˜‚
1
845
Una evil For this app πŸ˜‚
1
666
Guy u effortlessly useless
1
712
Trying to be like your father
1
649
I no know and I dey feel concern
1
3
1,886