But why artistes dey do this thing
1
10
1,075
Plenty of them no get the money to invest. Instead say dem go use demma phone take picture and video dem go come stress you make you look like bad person later if you dey demand your money😂
1
160
The best way is to take payment first but the thing be say, as a creative, if gig come from big artistes ebi very hard to go by that because you’re scared he will give it to another person because you’re being “difficult” so the artistes to dey take advantage of that hmm

Oct 27, 2026 · 10:20 AM UTC

1
1
2
178
Sort replies: Relevant Recent Liked
Me sef dem mafia me for my line of work saa. Rn you no send the money paa de3 I no go do You be my father or Jesus sef unless you send the money
72