I dey here dey think about wetin to eat, my bro dey ask me if I go wan order iPhone 18馃槶馃槀馃槀

Sep 25, 2026 路 11:53 AM UTC

21
11
132
9,862
Sort replies: Relevant Recent Liked
Replying to @currentiyke
Which work una dey do?
1
1
465
Him na doc o. Me na just hustler o
2
463
Kai! Mock me today clap for me tomorrow
1
5
307
Replying to @currentiyke
馃槀馃槀 he wan order. All you for say naw, "be my guest" make sure e no loss for road, oh 馃槀馃槀
1
448
馃槶馃槶馃槀
1
465
Replying to @currentiyke
Mimi help me 馃様
1
307
How o
1
340
Replying to @currentiyke
order now big man. 馃槀馃槀鉂わ笍
1
435
As how. I dey find who go buy me Abacha
1
432
Replying to @currentiyke
Maybe e won dash you naw馃榿
1
212
That one no dey give free things o馃槀
1
242
I dey freight o
382
Replying to @currentiyke
You way guide pass am馃槀馃寶
1
121
Na play?
1
1
157
Replying to @currentiyke
You dey back out ke
1
111
Food first馃槀
147
Replying to @currentiyke
Na less for you
1
518
As how. I never see lunch o
1
519
Replying to @currentiyke
He say 19 馃槀
1
172
Anyone wey dey comot next year biko
190
Replying to @currentiyke
Lol your bro dey put you on, you dey complain馃槀
108
Replying to @currentiyke
2tb for that matter. money longggg.
61
Replying to @currentiyke
Manage 17 馃ぇ
85