any small thing my mama and papa don ask me when i dey come house
i don fail una wey talk say make we no go house after nysc oo
i go reach my house next monthπ
Omo this girl for snap nor dey even allow my epon rest jesus
Any snap or media she send, werey go just rush up
This lagos game dun change my life β€οΈππ