Ghost ✍️ 🥴🥴FC 🦅 for life .VISTA BARCA….. Trouble maker 😂😂😂😂. A MOVING MAN 🧍‍♂️

Nigeria
Filter
Exclude
Time range
-
Minimum likes
This painting is not Ai …. The girl beside it painted it…….. she’s really goooood …. I love pieces like this …. If you want beautiful paintings like this or you are an art collector just ask for her username under this post .🔥🔥🔥
4
6
16
2,808
Abeg ooo Tomboy Dey get menstrual cramps ?🤣🤣🤣🤣🤣
13
7
32
6,109
Replying to @cool_lux
Wetin be this abeg 🤣🤣🤣
666
Basketball 🏀 is not back ooooo🤣🤣🤣🤣
13
4
46
8,716
Replying to @worldbest_sexyl
Stop eeet🤣🤣🤣
1
3
945
Replying to @FoluboiNg
😏😏
1
988
You Dey drive Benz of 50 million but eczema full all your body ….. big boy Weldone ooo🤣🤣🤣
28
22
107
9,999
IF YOU NEVER DOCK FOR SHIP 🛳️ DONT BOTHER ME 💛💛💛💛💛 ⚓️
14
5
36
7,651
Basketball na dead🤣🤣🤣🤣🤣
8
8
30
7,725
I Dey crush on @carterefe__ girlfriend guys 😭😭😭😭😭😭
21
10
52
9,210
Replying to @Nany_aaa
Abi na you ?🤣🤣
1
848
Them dey give you head , you dey mess ? Ehnn chidima ?😡😡😡
27
16
67
9,264
Replying to @TygaEazi
🤣🤣🤣🤣e full there o
1
859
Delta state Government….so traveling from abraka to Warri is about 2 hours now 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 all because of bad road 🤣🤣🤣🤣something that is supposed to be 30minutes 🤣🤣🤣🤣🤣 the governance is Delta state has completely failed the people of Delta state …
10
11
47
8,424
Una don win draw since ?
23
15
88
10,884
You don do this thing again Abi
300 ODDS FUCKING BOOM 🤯 🔥🔥 Nah you know why you no join my telegram channel 🔥🔥 t.me/DcTiips
12
5
51
13,040
Omor HIV full Lagos oooooooooooo🙆‍♂️🙆‍♂️
42
22
254
24,129
Make I leave 100 BTC follow you wey dey rear ice fish 🐟 in between your legs ? You must be very silly .
Me or 100BTC?
34
9
75
17,071
You cook for your Dog ?🐕
Rate my cooking 🍳 Is this a calling ? God
28
15
63
23,379
Replying to @BETLEADS
You go miss 4 world cup o
7
14
1,846