Make man U just lose their next match against floppenham for old Trafford. Pastor jerry go explain whether na God or satan him come worship for there recently.

Sep 27, 2026 · 5:59 AM UTC

99
172
192
1,799
Sort replies: Relevant Recent Liked
Replying to @iamchilx
Omo if floppenham beat man U.. them done floppenham be that oo 😂
1
6
No be lie 😂
6
Replying to @iamchilx
He go explain oo
1
1
E go too explain
1
Replying to @iamchilx
na to hold am for neck
1
2
😂😂
7
Replying to @iamchilx
Make dem lose am 😂
1
5
Na my prayer be that
3
Replying to @iamchilx
Bro am telling you 😂 because right now he don deliver man u like this oh
1
10
Deliver keh 😂
9
Replying to @iamchilx
Abeg too early abeg 😂
1
12
Lemme o 😂
3
Replying to @iamchilx
You're not serious. Nothing concern God and football oh 😂
1
1
20
Lemme o 😂
13
Replying to @iamchilx
Who's pastor Jerry?
1
10
U no even sabi wetin sup self. Just search am for x
1
6
Replying to @iamchilx
"Floppenham" ??😒
1
7
Na u be the only Tottenham fan for Nigeria
1
9
Replying to @iamchilx
Wetin Dey worry you this morning sef😭. Allow Man U breathe nau
1
20
Replying to @iamchilx
Man u very yeye club ehe
1
4
Very rubbish club.
1
1
5
Replying to @iamchilx
😂😂😂Next time, he'll be silent about it
1
6
😂😂😂
5
Replying to @iamchilx
Hahaha abeg make una leave all this thing 🤣
1
15
I don leave am.
7
Replying to @iamchilx
It can never happen
1
8
Oya na 😂
1
Replying to @iamchilx
Me self dey wait guy lol 😂
1
5
I no fit wait, omor
3
Replying to @iamchilx
I no go talk anything first. Make I know score reach 5 goals
1
33
U no even talk two, oya na 😂
14
Replying to @iamchilx
I pray Mk dem lose
1
10
Me too.
3