Message to @ChelseaFC if una know say una won misbehave or lose form now. Please better do it with spurs or Liverpool...
But never lose to Asschester united..
I beg of you. I fit no sleep..
Don't lose this Match !!!!
#CFC
4:2....
That's all
PSG is teaching Barcelona a footballing lesson...๐คฃ๐
Arteta wey dey park bus against PSG no know wetin him dey do na...
#PSGFCB