let people live oga
Lol…A LOST PEOPLE!!
13
this girl don dey ask me for birthday gift, make i go shave
18
140m for what? 😭😭😭😭
No words for what just happened. Help people without ever expecting anything back, because karma is real and it always comes around. Wishing you and your family all the best bro. I'll never forget this day 🫶
45
na 2008 them born me 🥰🥰🥰🥰 #soonlegal
So Una wey dem born for 2002 go be 25 next year? 🤣
1
1
1
32
bro i deadass have the two best players itw rn playing for my club 😭😭😭❤️❤️❤️❤️
5
one of my fave genre of tweets
if “chances are slim” and “fat chance” both mean the odds are stacked against you, what is the ideal BMI of fate
27
jayy 🇪🇸 #lamineballondor retweeted
if “chances are slim” and “fat chance” both mean the odds are stacked against you, what is the ideal BMI of fate
359
20,762
162,020
1,900,998
i cant sleep, and i don’t know why
13
guy u useless mehn😭😭😭
Felix fit find trouble Felix fit theif Felix fit kill person But one thing be say, Felix no fit ever LIE The act of lying no Dey him trait at all
36
omo who go send me 500 make i use am do sub 😔😔
10
jayy 🇪🇸 #lamineballondor retweeted
Nah sokoto settings babes useless pass, just tell them say lacoco dey settings and them go pull up.
150
170
1,835
48,649
jayy 🇪🇸 #lamineballondor retweeted
14
35
258
6,069
jayy 🇪🇸 #lamineballondor retweeted
you still dey troll your babe “settings girl for my city, Lagos”😭
323
253
2,629
95,113
jayy 🇪🇸 #lamineballondor retweeted
"Olofo" 😹👍
Fergie, Azamindset, Felix, Teslim.
16
28
366
8,204
god e say na “face of settings babes”
Being the face of settings babes while na your bf start the whole agenda is so Fkn funny and it’s why I’ll never leave this app
1
1
384
god twitter na beer parlour 😭😭😭😭😭😭😭
Replying to @naijhoney
they wish they were the ones doing vids with them. lame ass niggas fr
81
he dey enjoy other people sister but he no want make we enjoy his sister 😭😭😭😭
😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
1
311
this settings babe ish really rattle all these babes lmao 😭😭😭
14