God been dey punish this boy with poverty una rush go do crowdfund for ham say una wan comot ham for the poverty, una don see why God been dey punish am now abi?
I don’t know if I’m supposed to say this oh😭
Deep down every uni student wants to actually vote for TINUBU in 2027
I’m a beneficiary of Nelfund Student Loan & I must say, he actually cooked with that initiative