CHUKWU GOZIE POOR MAN PIKIN O
ππΏπ°
("Onye Afia this track is highly Appreciated")
The Album is 80% ,if the Album drop we go disturb the Internet....no worries
@spiky_rinoπ³π
Omor @spiky_rino this Ur line eeh π Relationship and iPhone charger which one dey last pass? But be like Na iPhone charger dey last pass nowadays oo π
At this point.
I don't know the right word I would use to describe and evaluate the Sub superior fact that no one else sounds like Onye Afia in this Industry
@spiky_rino π³πͺ
MENTOR WEY SABI πͺπ¨
drop the Album,the ministry is Active βΌοΈ