Burna go collect 30%
Empire go collect 30%
Background artist go collect 30%
So na 10% go reach Seyi vibes
Album still con flop join😂
“Work smart make u no go dey hustle like fool”🧏 —Wizkid 2024🦅
Work smart make u no go Dey hustle like fool ❤️ 🦅
“Another planet in my head
Ain’t nobody, just me and you
And i don’t know what to do
how do i go back?
how i do i go back to you?”
Seyi Vibez? he’s the greatest of time 😭❤️
industry mad gan, na who get motion dem
sabi, bella shmurda greeted asake that day, he just de act nonchalant. see as he wan comot shirt from seyi body lol 😂