Peter Obi supporters get serious problem, how I wan take know him party logo or anything about am? I go Anambra before? When him sef no gree stay one place, only am don use 3 party within 2 years. Me I just dey try give my support, bcoz I want new development and new person. Make una no give me headache abeg, any party he like make he go my own sha be say Peter Obi na Peter Obi vote him. 👌🏿