Go another shop ask for 3 in 1, no give them brand them go show you the one wey dey available say no be wetin you dey find.......ask if them get sugar?? Them go say yes, say you dey come .......attempt to leave then come back say just give me the sugar make you go find the 3 in 1