Lmao. You don remind me the day customer come my oga shop then for 2018. Baba just dey crash out give me that day.
Baba go buy him baba phone, against the advise of him own mama cos him love her.
According to him, he loves her and doesn’t like it when she’s sad and she’s been moody for the past few days she didn’t have a phone as her phone got spoilt
Weyrey no know say him babe dey manipulate am with all the whole sadness gimmick 😂😂😂😂
Him tear her brand new phone, two days later she cheat on am. No be wetin pain am be that o, na the fact say she use the same phone him buy her take arrange the whole knacks.
Weyrey carry new phone arrange knacks with man she meet less than two days back. Fuck the guy finish still promise am to come back later 😭😭😭😭
“Oburu nam ma, akaram I inu ihe my mom kwuru”😂😂😂😂😂😂
Even him own mama wey be woman get sense pass him wey be man.
Baba just dey Dey crash out dey list things him dey do for the girl, yet she still cheat on am with the very phone him buy her 😭😭😭😭😭😭
I sha hurry am collect money first, then I begin tell am sorry say make him no vex, say naso women be.
If say na my oga him been meet, that one na church man. Baba for first pray for am before him invite am come their charismatic meeting on Tuesday 😂😂😂😂😂😂
I too like women I swear 😂😂😂😂😂😂
Brutal and heartless mutherfuckers
If you do stuff for a woman, and you know deep down she won't do it for you. Why do you think she would value that gift?
She'd fuck another guy for 30k with the iPhone of 500k you bought for her lying innocently by the side of his bed.
Same reward both of you get.