Shaa guide ooo, just guide.. They call Jesus β€œson of David” Because Joseph na Carpenter, pikin wey him suffer train ooo πŸ’”πŸ˜‚

Oct 2, 2026 Β· 7:19 PM UTC

533
1,922
12,111
374,017
Sort replies: Relevant Recent Liked
Replying to @waggydey4you
πŸ˜‚ Waggy who cook food for you tonight?
2
134
16,788
You of course 😭😭
38
15,684
Replying to @waggydey4you
Waggy this one deep ooo, Joseph suffer train pikin wey them dey call another papa name. Guide indeed πŸ’” πŸ˜‚
3
43
11,520
No take am play ooo πŸ˜‚
1
5
10,219
Replying to @waggydey4you
🀣🀣🀣
1
2,475
You change Abi keh.. I pity you
1
2,349
Replying to @waggydey4you
See where you hang ball waggyπŸ˜‚
1
205
18,414
No vexxx πŸ˜‚
1
23
17,587
Replying to @waggydey4you
marry single mother at your own risk
33
9
181
25,309
God abeg ooo 😭😭
1
16
22,737
Replying to @waggydey4you
No be lie I never hear Jesus son of Joseph na always son of David
3
148
16,749
Stay with me jhor πŸ˜‚
34
13,149
Replying to @waggydey4you
Sometimes sev na Son of man them dey call am πŸ˜‚πŸ˜‚
2
132
10,921
Na that one Dey burst me head πŸ˜‚
1
53
10,052
Replying to @waggydey4you
This guy no put me for talk abeg 😭
1
66
11,934
You keh 😭
13
10,947
Replying to @waggydey4you
Gawd when I finally understand I wan crase πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€¦πŸΎβ€β™‚οΈ waggy you no really well
1
53
6,544
Replying to @waggydey4you
This man
2
37
13,258
You don come again πŸ˜‚
1
5
10,606
Replying to @waggydey4you
Guy how did you think of this😭😭😭🀣🀣🀣🀣
1
26
6,904
I just Dey reason am
1
6
6,417
Replying to @waggydey4you
But you know that's no why πŸ˜‚
1
12
18,330
Oya explain to me 😏
1
4
17,395
Replying to @waggydey4you
Lol, funny enough I don't think David really Sabi Jesus like that but Jesus true father is Joseph but whatever you dey cook I understand πŸ˜‚
4
7
12,082
You wan tackle agenda keh πŸ˜‚
2
14
10,909
Replying to @waggydey4you
wait oo, na now i reason this story ooπŸ˜‚πŸ’”
2
7
4,684
You think say na joke πŸ˜‚
4
4,387
Replying to @waggydey4you
You enter my draft ?? 😭
1
2
7,467
Your draft keh πŸ˜‚
6,775