Shaa guide ooo, just guide.. They call Jesus “son of David” Because Joseph na Carpenter, pikin wey him suffer train ooo 💔😂
533
1,922
12,111
374,022
Replying to @waggydey4you
marry single mother at your own risk

Oct 2, 2026 · 7:48 PM UTC

33
9
181
25,309
Sort replies: Relevant Recent Liked
Replying to @ydkrinde
God abeg ooo 😭😭
1
16
22,737
My hand no dey this one oh, una dey crase gan for this app😂
14
1,394
So Mary na single mother? Lord have mercy on him ..
1
10
1,754
Ahbeg stop me here i no go again 😂😭
7
1,341
una dey combine words o wtf😭
5
918
God go really miss our set 😹😹
1
2
658
Everybody has a right to be stupid, but you're abusing the privilege at this point.
1
2
765
Aaah egbon
1
1,475
Ogbeni I dey church o😂
1
187
I no join for this one ooo😂😂😂
1
955
How una take dey reason this things??
1
727
Wetin dey worry una for this app 😭🤣
74
Single mother ke...😂😂
877
I dont even understand
984
I no like as una dey do.
949
Broo wtf!!!
970
What is the risk there pls. You can be helping a brother 🙏🙏🙏
1
1,782
Jesus una dey talk oo😭✌🏻
1,022
😂😂😂😂😂
803
Tf bro?! 😂
1,981
🤣🤣🤣
900