my grandson just born twins and they still dey live under my roof for face me i face you, this phone go soon lock cos na easy buy, and if they lock am we go lost, na my son friend borrow me this car wey i dey use do indrive. Abeg help me add something to the 17k, na piss i piss inisde this tank this morning na why the car slow.